Technology

Monday, 30 March 2015

Very Funny:- Everybody Is Busy Talking Election But None Of You Noticed This…….


Everybody was busy talking about election, PDP vs APC but nobody seems to notice and understand that the thickness of VIJU milk is getting lighter

Tin Tomato no dey full again…..
MTN 10mb no dey reach 24hrs again…
Fish no dey inside geisha again ooo…
Okro no dey draw again….
Close Up toothpaste no dey full again…
Raid no dey kill mosquito again ……..

Abeg oooo make una leave election and focus on matters that concern us.. :)

No comments:

Post a Comment

Disclaimer: Opinions expressed in comments are those of the comment writers alone and does not reflect or represent the views of Hassan Damilola.